kondo

Revision as of 12:29, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''kondo'' ===Pronunciation=== * kóndó <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin dey...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba kondo

Pronunciation

  • kóndó


Noun

  • Wetin dey man body wey e dey take piss or nack
  • One musician for im song call wetin dey man downbelow as kondo.  — (NSC_2021, A musician once described the male sex organ as kondo in one of his songs.)

Synonyms

Translations

  • English: penis