chopulate

Revision as of 11:44, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ʧɔ̀pùleȋt

Play Play

Verb

  1. Make person chop food belleful.
    • Omo! I chopulate weller for dat party yesterday.  — ( NSC_2021, Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)
  2. Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
    • For dis life ehn I go chopulate any money wey I see now.  — ( NSC_2021, Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: satisfy, content