every every

Revision as of 12:51, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''every'' ===Pronunciation=== * ɛ́vríɛ̀vrì <sm2>Pcm-ng-every every.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-every every.m.ogg</sm2> ===Pronoun==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English every

Pronunciation

  • ɛ́vríɛ̀vrì

Play Play

Pronoun

  1. Word wey de dey use talk about everting.
    • I don wash every every befor I go sleep.  — (NSC_2021, I washed everything before going to bed.)
  2. Word wey de dey use yarn about all kinds of tings.
    • Na every every de dey inside my wife pot of soup.  — (NSC_2021, My wife's pot of soup contains all kinds of things.)

Related forms

Translations

English: everything