comot body

Revision as of 15:03, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English come, out and body

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ́t bòdí

Play Play

Verb phrase

  1. Make person tell anoder person sey make e mind im business.
    • Comot body for my matter, I dey warn you so.  — (NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)
  2. Make person carry body waka go anoder place.
    • You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road.  — (NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: leave, to mind ones business