upstair

Revision as of 12:11, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''upstairs'' ===Pronunciation=== * ɔ́pstɛ̀ <sm2>Pcm-ng-upstair.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-upstair.m.ogg</sm2> ===Noun=== # House wey...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English upstairs

Pronunciation

  • ɔ́pstɛ̀

Play Play

Noun

  1. House wey de up wey get decking con get anoder one for down.
    • As e hammer e con build upstair for village.  — (NSC_2021, When he became rich, a build an upstairs bedroom in his village.)
  2. Part of house wey dey up.
    • Mama dey call you for upstair say make you bring dis bag.  — (NSC_2021, You're been called upstairs by mom to bring this bag.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: upstairs