flesh to flesh

Revision as of 15:56, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''flesh'' ''to'' ''flesh'' ===Pronunciation=== flɛ́ʃ tʊ̀ flɛ́ʃ <sm2>Pcm-ng-flesh to flesh.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-flesh to f...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English flesh to flesh

Pronunciation

flɛ́ʃ tʊ̀ flɛ́ʃ Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey nack and de no wear condom.
  • You no want born, but you dey do flesh to flesh.  — (NSC_2021, You don't yet want to have a baby, but you are having sex without condoms. )
  • You get mind, you say because e dey sweet you go dey flesh to flesh. Baba o!  — (NSC_2021, You are rather bold, you say that because it's pleasurable you'll keep having sex without condoms.)

Related forms

flesh

Translation

  • English: Having sex without condoms