flesh to flesh

Naija

Etymology

  • From: English flesh to flesh

Pronunciation

  • flɛ́ʃ tʊ̀ flɛ́ʃ

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey nack and de no wear condom.
  • You no want born, but you dey do flesh to flesh.  — (You don't yet want to have a baby, but you are having sex without condoms. )
  • You get mind, you say because e dey sweet you go dey flesh to flesh. Baba o!  — (You are rather bold, you say that because it's pleasurable you'll keep having sex without condoms.)

Related forms

flesh

Translation

  • English: Having sex without condoms