express

Revision as of 20:33, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English express

Pronunciation

  • ɛ́ksprɛ̂s

Play Play

Noun

  • Road wey wide wey dem out coaltar wey motor dey fit run fast fast.
  • ekelebe don dez di boy wey tiff for express.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The boy who stole at the major road was beaten by the officer.)
  • Dem don die di guy for express  — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)

Synonym

Translation

  • English: highway