ojoro

Revision as of 18:38, 15 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • òd͡ʒóró

Play Play

Noun

  • When person dey use sense do someting wey no good wey go favor am.
  • I no dey play with you again. Your ojoro too much.  — (NSC_2021, I am no longer playing with you. You cheat a lot.)
  • Ojoro no good my broder.  — (NSC_2021, Cheating is terrible brother.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: trickery