red eye
Naija
Alternative form
Etymology
From: English red and eye
Pronunciation
Adjective
- When people dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
- Omo! red eye just full street dis December. — (NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)
- If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag. — (NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)
Related forms
Translations
- English: "someone's other side, desperate"