one chance

Revision as of 07:33, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English one and chance

Pronunciation

  • wɔ́ntʃàns

Play Play

Noun

  1. Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
    • If you go slap solider, you don enter one chance be dat.  — ( NSC_2021, If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
  2. Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals.
    • God save me as I almost enter one chance bus yesterday express.  — (NSC_2021, God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)

Related forms

Translation

  • English: kidnappers, trouble