caning
Naija
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- keɪ́nɪ̀ŋ
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person and person dey nack
- Nobody fit sleep for di compound. Di caning wey my neighbour dem do yesterday na die! — ( NSC_2021, No one could sleep in the compound yesterday, my neigbours were having very loud sex.)
Synonym
Translation
English: have sex