rap

Revision as of 09:21, 20 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''rap'' ===Pronunciation=== râp <sm2>Pcm-ng-rap.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-rap.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Type of way wey de dey sing s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English rap

Pronunciation

râp Play Play

Verb

  1. Type of way wey de dey sing song wey be sey e be like sey na talk de dey talk
    • E go hard make you see song wey de dey rap wey pidgin no dey inside.  — (NSC_2021, It'll be hard to find a rap song that doesn't have any pidgin in it.)
    • You want call who dey rap for pidgin, you no call Erriga? Haba! (NSC_2021, You want to mention people who rap in pidgin and you haven't mentioned Erriga? How will that work?)  — {{{3}}}
  2. Di way wey person take dey speak langua
    • Everybody can dey claim warri. You go fit rap di waffi langua?  — (NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)
    • {{ux|dv| Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di langua, na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin rap am.

Translation

  • English: rap, speak in special codes