dudu
Naija
Etymology
From Yoruba: dudu (black)
Pronunciation
- dúdú
Adjective
- Person wey im skin black well well.
- E get some girls wey no dey like oyibo, if di man no dudu like dis, deir body no dey even shake. — (Egbokhare_2020, Some girls don't like fair skinned guys, if the man is not dark, they won't be moved.)
- Noting do skin wey dudu. Shey you get? Who fine fine, no be di skin e dey dey. — (NSC_2021, There is nothing wrong with dark skin. You understand? Beauty is beauty, it not determined by the skin tone.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: dark skinned