hit

Naija

Etymology

From: English hit

Pronunciation

  • hɪ̑t

Play Play

Verb

  1. Make person nack someting or person with someting.
    • Dis guy just come hit me with someting and me no sabi am from anywhere.  — (NSC_2021, This guy just hit me with something and I don't know him from anywhere.)
  2. Make person jam someting or person with motor.
    • No go hit person with di way you dey speed so.  — (NSC_2021, Don't run someone over with the way you're over speeding.)

Synonyms

Translations

  • English: hit