wewe
Naija
Alternative Form
weewe
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wîwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk
- Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still wewe, na we go do am. — (NSC_2021, Everything I have said about how we'll make this country better, someone abroad wont be the one to get it done. It's still up to everyone of us. We will be the ones to do it.)
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (NSC-2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: everyone of us, we, exclusive to us