get mouth
Naija
Etymology
From English: get and mouth
Pronunciation
- gɛ́máʊ̀t
Verb phrase
- Make person to sabi talk.
- I get mouth. — (NSC_2021, I am sharp-tongued.)
- Person wey get level.
- Quiet dere. If you get mouth you for no dey shout like goat. — (NSC_2021, Keep quiet. If you have any influence you won't be shouting like a goat.)
- I hail you boss. I see wetin you do. You get mouth. — (NSC_2021, Greetings to you. I saw what you did. You have a lot of influence.)
- Nigeria get mouth for plenty things wey dey appun for Di Gambia. — (bbc__73654, Nigeria is involved in most of the intrigues in The Gambia.)
Synonyms
Translation
- English: sharp tongue, influence