trek
Naija
Etymology
From: English trek
Pronunciation
- trɛ̂k
Verb
- Make person use leg waka go somewhere.
- Na leg dem take trek go di canteen. — (NSC_2020, They walked down to the canteen.)
- As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise. — (NSC_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)
Synonym
Translation
English: walk