trek

Naija

Etymology

From: English trek

Pronunciation

  • trɛ̂k

Play Play

Verb

  • Make person use leg waka go somewhere.
  • Na leg dem take trek go di canteen.  — (They walked down to the canteen.)
  • As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise.  — (Taking walks at old age is a form of exercise.)

Synonym

Translation

English: walk