wellwell

Revision as of 04:56, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adjective)

Naija

Alternative form

Etymology

From English: well

Pronunciation

  • wɛ̂lwɛ̂l

Play Play

Adverb

  1. As someting dey happen no be small.
    • Dat guy get money wellwell.  — (NSC_2021, That man is really rich.)
    • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (NSC_2021, Did you see that really tall man who came?)
  2. Make someting dey happen no be small
    • Di guy sabi wash moto wellwell.  — (NSC_2020, The man knows how to wash cars very well.)
    • Small small pikin dey like dat woman wellwell.  —  (NSC_2020, That woman is well liked by little children.)

Synonym

Translation

  • English: very well

Adjective

  • Make someting dey no be small.
  • You see dat guy wey tall wellwell wey come?  — (Did you see that really tall man who came?)
  • Dat man wife fine wellwell.  — (That man’s wife is extremely beautiful.)

Translation

  • English: very