ponto
Naija
Etymology
From: Yoruba kponto (cheap)
Pronunciation
- pɔ̀ntò
Adverb
- Someting wey de sell troway or someting wey de sell for small money.
- Na ponto dem sell di car o. — (They sold the car cheaply.)
- Any ting person buy for ponto fit no good. — (They sold the car cheaply.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: auction price, cheap