egunje
Naija
Etymology
From Yoruba: egunje
Pronunciation
- ègúndʒē
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 4
- Frequency rank in raw corpus: 14003
Usage
Dem dey use am especially uniform people
Definition
Na di illegal money wey de dey give.
Noun
- If you give police egunje, dem go allow you drive pass. — (Egbokhare 2020,If you tip the police officers, you will pass through.
- Nobody go come meet dem give dem egunje — ( No one will dare to give them illegal fees.)
Related forms
Translations
- English: bribe, gratification