seefinish
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífinìʃ
Definition
- Sey person no get level for anoder person eye.
Noun
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis seefinish — (Egbokhare_2020, I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
- With this government, seefinish full everywhere? — (NSC_Agnes_2020. This government has no respect for anybody.)
- Wen seefinish enter, wife go dey talk to husband anyhow. — (NSC_Agnes_2020.
Synonyms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, over familiarity'