praise

Revision as of 17:42, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''praise'' ===Pronunciation=== *prâz <sm2>Pcm-ng-praise.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ipraise.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Definition===...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English praise

Pronunciation

  • prâz

Play

Frequency

Definition

  • na to say sweet tings about anoda pesin.

Noun

  1. na to sing song wey say sweet things about God
  • De whole church jus begin praise God  — NSC_Agnes_2020( The entire church began to praise God)
  • De woman begin to praise God befor she even giv her testimony  — NSC_Agnes_2020(The woman began to praise God before giving her testimony)
  1. na to say tinz about person wey show approval
  • De supervisor know sey de Manager dey like praise so im dey sabi do eye service kin praise for de man anitime im dey around  — NSC_Agnes_2020( The supervisor knew the manger enjoys praises and so he deceitfully praises him whenever he is around)

Synonym

approval

Antonym

insult

Translation

To approve or commend a person

Verb

  1. na to say tinz about person wey show approval
  • De woman praise her new sales girl sake of sey she sel well well wen she comot leav shop for her.  — NSC_Agnes_2020(The woman praised her new sales girl over sales while she was away)
  • De manager praise de supervisor as im se de moni de make for inside one year  — NSC_Agnes_2020( The manager praise the supervisor over the company's turnover)

Synonym

approval

Antonym

insult

Translation

To approve or commend a person