form

Revision as of 14:55, 29 October 2020 by 154.66.40.128 (talk)

Naija

Etymology

From: English form

Pronunciation

  • fɔ̂m

Play Play

Usage

  • na slang wey common among young people

Verb

  1. na when person dey show say im be wetin im no be
    • Emma too dey form holy holy wey im no be  — (NSC_Agnes_2020 Emma pretends to be innocent a lot)
    • Dose days wen we dey school, de girl too dey form ajebota.  — (NSC_Agnes_2020. Back when we were in school she used to pretend to be a pampered child at school)

Related forms

holy holy, yanga

Translation

  • English: pretext