419

Naija

Etymology

From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code

Pronunciation

fɔ:wɔnaɪn

Definition

Person wey sabi take wayo chop people money

Noun

  1. Person wey sabi take wayo chop people money.
    • {{ux|dv|
    • # Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
    • 419 go hook you, guy go find correct work.  — (NSC_Odirin 2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)


Synonym

yahoo

Translation

  • English: Advanced-fee fraud