419

Naija

Etymology

From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code

Pronunciation

fɔ:wɔnaɪn

Definition

Person wey sabi take wayo chop people money

Noun

  • 419 no dey pay o, guy go find correct work.  — (Advanced-fee fraud is not lucrative, please find a real job.)

Synonym

yahoo,

Translation

  • English: Advanced-fee fraud