419
Naija
Etymology
From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code
Pronunciation
fɔ:wɔnaɪn
Definition
Person wey sabi take wayo chop people money
Noun
- 419 no dey pay o, guy go find correct work. — (NSC_Odirin 2020, Advanced-fee fraud is not lucrative, please find a real job.)
Synonym
Translation
- English: Advanced-fee fraud