akpuruka

(Redirected from Akpuruka)

Naija

Alternative forms

Etymology

From:Igbo akpuruka (solid or sturdy)

Pronunciation

  • ákpúrúká

Play Play

Adjective

  1. As person wey dey sabi do wayo or strong ting and someting wey no be original.
    • Di person wey get dat shop na akpuruka.  — (The owner of that shop is a cunning fellow.)
    • For Aba, many people dey sell akpuruka.  — (In Aba, many people sell fake products.)
  2. Person or something wey strong well well.
    • Some kind akpuruka women wey dey do legbuke work dey our area.  — ( Some physically strong women who are construction workers live around our area.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: "sturdy", a fake product