badeye
(Redirected from Badeye)
Naija
Etymology
From English:bad and eye
Pronunciation
- bàdáí
Noun
- Make person dey look anoder person one kind one kind because sey e get bad ting for mind.
- No dey use badeye dey look me jor. — (Please, do not look at me with any evil intent.)
Related forms
Translations
- English: evil intent