blackie

(Redirected from Blackie)

Naija

Etymology

etymology:English blackie

Pronunciation

  • blàkí

Play Play

Noun

  • Person wey be sey im skin black well well.
  • She say she no dey like blackie naim de con ask am sey "hope she no dey like blackie money?"  — (NSC_2021, She said she doesn't like dark skinned men, then they asked her "hope you don't also like money from dark skinned men?")

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Dark skinned person