bottom

(Redirected from Bottom)

Naija

Etymology

From English: bottom

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ̂m

Play Play

Noun

  1. Person yansh.
    • No go shake your bottom near dat epa, be like im eye dey dorty from morning reach night.  — (NSC_2021, Don't sashay anywhere close to that old man, he seems to be always drunk.)
    • Tolu get big bottom.  — (Tolu has a big buttocks.)
    • The cloth come tear for bottom.  — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
  2. Wetin dey for di down of someting.
    • When e start for bottom.  — (deuber__2585, When he started from the bottom)
    • Di ax don already dey di bottom of the trees.  — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buttocks, bottom, control