bozz

(Redirected from Bozz)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English boss .

Pronunciation

  • bôz

Play Play

Noun

  1. Person wey dey fight actor for feem.
    • Di bozz beat beat di actor tire before di actor con chook am knife.  — (The villian beat the protagonist mercilessly before the protagonist then stabbed him with a knife.)
    • E no get how di feem want be, actor must kill bozz.  — (No matter what happens in the movie, the actor must kill the villain.)
  2. Person wey get power pass everybody.
    • You be bozz for di area now, E no get who fit talk put for your matter.  — (You are the top dog in this community, no one dares speak about anything that concerns you.)

Antonyms

Translation

  • English: villain ,antagonist