brokos

(Redirected from Brokos)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bollocks

Pronunciation

  • brɔ̀kɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use nack woman.
    • E no good make person dey piss anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss.  — (To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )
  2. Wetin dey under penis wey be like sack.
    • As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro.  — (Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
    • Some people dey wey dey like to chop cow brokos.  — (There are some people who love to eat cow scrotum.)

Translations

  • English: penis, scrotum, genitals