bush

(Redirected from Bush)

Naija

Etymology

From: English bush

Pronunciation

  • bûʃ

Play Play

Noun

  1. Place wey grass dey grow well well.
    No dey enta Ogida bush, snake full there o.  — (Don't go into the Ogida bush, there are a lot of snakes there.)
    Martin Kyere run enta bush for night as soldiers wan kill am  — (bbc__65857, Martin Kyere ran into the bush at night as the soldiers wanted to kill him.)
    Who clear di bush?  — (Who cut the grass?)
  2. Plant wey be sey e dey grow for where de no want am.
    Bush don dey grow for here, shey make we spray am.  — (Weed is growing here, should we spray insecticides on it?)
  3. Leaf wey people dey smoke like cigar
    Police no dey use eye see anybody wey dey bush.  — (The police are on the lookout for anyone smoking Indian hemp,)
  4. Hair wey dey person wey don mature toto or prick.
    E get some people wey no dey like make di person wey dey marry get bush.  — (There are people who do not like for deir spouse for have hair in their pubic area.)

Synonyms

forest, igbo, ganja, kpoli, kpo

Antonyms

flower

Translations

  • English: bush, weed, Indian hemp,

Adjective

  1. Person wey no get money, wey be ajekpako.
    • All, all dose people sef, dem be bush people o.  — (NST_cleaned__42517, All those people, they are unexposed.)
    • Sey I chop with ordinary hand na im make me be bush person?  —  (NSC_2020, Will I be said to be without manners because I eat with my bare hands.
  2. Someting wey no dey stay for place where people dey stay. / Someting wey no dey grow for where people dey stay.
    • Bayelsa, Rivers, Akwa Ibom and Cross River dey for South-Southern region for Nigeria wey get plenty rain forest where dis bush animals like squirrel, rat and monkey dey plenty pass.  — (bbc__19292, Bayelsa, Rivers, Akwa Ibom and Cross River are in the South-Southern region of Nigeria where there are rain forests where wild animals like squirrels, rats and monkeys can be found.)

Related form

bush pig, bush meat, bush fowl, bushito

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: pauper, indian hemp,