bushmeat

(Redirected from Bushmeat)

Naija

Alternative form

Eytmology

From: English bush and meat

Pronunciation

  • búʃmît

Play Play

Noun

  1. Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
    • E no get meat wey dey sweet like bushmeat.  — (Wild game is best kind of meat.)
    • If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore.  — (On your way to Benin, you'll see people who sell wild game at Ore.)
  2. Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
    • When di man stroll enter wit im canvass con dey speak supri supri, e clear sey bush meat don show.  —  (As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that a gullible person had just arrived.)
    • yahoo boys just dey hala sey bush meat no dey di street again.  —  (All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)
  3. Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to nack.
    • Dat alaye don carry one bushmeat enter house.  — (That man has deceived a young girl into marrying him.)

Translations

  • English: wild game, gullible person