buy

(Redirected from Buy)

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

  • báɪ̀

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person bring money make take collect someting.
  • You get di money to buy am?  — (ENU_12_Social-Life_DG__75, Do you have the money to buy it ?)
  • For 1999, Larry and Sergey bin dey try to sell Google for $1 million dollar but nobodi gree buy even afta dem reduce di price.  — (bbc__49556, Larry and Sergey had tried to sell google for $1 million dollars but no one agreed to buy even after they had reduced the price.)
  • Buy paper, pay hundred naira, comot dere, go read am for your house.  — (IBA_35_Christopher-And-David_DG__62, Buy the paper, pay hundred naira, leave there, go and read it in your house.)

Related Forms

buy market, buy job

Antonyms

sell

Translations

  • English: buy