buy market

Naija

Etymology

  • From: English buy and market

Pronunciation

  • báɪ́mákɛ̀t

Play Play

Verb phrase

  • Make person use im hand enter gbege wey be sey e go pay money put.
  • If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market.  — (If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)
  • E buy market di day wey e go give soldier pikin belle.  — (He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: to get one's self into finiancial trouble