men

Naija

Etymology

  • From: English men

Pronunciation

  • mɛ̑n

Play Play

Noun

  1. Boys wey don grow reach to take care of demsef.
    • All im boys don turn to men o! children no dey tay grow.  — (All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)
    • Men and women dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.  — (Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)
  2. Person/people wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem.
    • People no fit near di chief as im men just full everywhere.  — (The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)
    • If you do anyhow for, my men go do you anyhow.  — (If you misbehave, my guards will deal with you.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: men