china

(Redirected from China)

Naija

Etymology

  • From English: China

Pronunciation

  • tʃáɪ́nà

Play Play

Adjective

  • People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
  • Na so so china phone dem dey sell for Computer Village.  — (Egbokhare_2020, It's only fake phones they sell at Computer village.)
  • See, I no want china goods o.  — (NSC_2020, Look, I don't want an inferior product.)

Related forms

chinko

Synonyms

belgium, tokunbo, akube, BK, fake, aba made

Antonyms

Translations

  • English: fake