chukuchuku

(Redirected from Chukuchuku)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • tʃùkùtʃúkú

Play Play

Noun

  1. Wetin dey dey for tree body wey sharp, wey fit enter person body.
    • Chukuchuku don chuk me for leg o.  — (A thorn has pierced my leg.)
    • Dem come use chukuchuku do cap wey King dey wear for am.  — (jw__25661, They then used thorns to make a crown for him.)
  2. Someting wey sharp wey be sey e fit wound person.
    • When tortoise fall from heaven, di place wey e fall put, different type of chukuchuku full am, na im make im back be like sey e break.  — (When the tortoise fell from heaven, the spot where it fell had different sharp things, that's why it's back looks broken.)

Translation

  • English: thorns

Adjective

Person wey be sey e dey nack anyhow.

  • Ejiro na chukuchuku.  —  (NSC_2020, Ejiro is a philanderer.)

Translation

English: Philanderer