coconut rice

(Redirected from Coconut rice)

Naija

Etymology

From English coconut and rice.

Pronunciation

  • kòkònɔ́traîs


Noun

  • Rice wey dem take wetin de dey comot from coconut take make.
  • I wan cook coconut rice.  — (I want to cook coconut rice..)
  • Na for KFC I first chop coconut rice.  — (It was at the KFC I ate coconut rice for the first time.)

Related forms

Translations

  • English: coconut rice.