copycopy

(Redirected from Copycopy)

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pìkɔ́pí

Play Play

Noun

  • Someting wey be like original but no be di original.
  • Your own book na copycopy.  — (Your copy is an imitation.)
  • Dis one no be di original at all, na heavy copycopy.  — (This is definitely not the original, it is an imitation.)

Related form

copy

Translations

  • English: imitation

Adjective

  • Make person or someting dey try make e be like anoder person or someting.
  • Tunde na copycopy.  — (Tunde is an imitator.)
  • We get many snake wey be copycopy. De go just pem for oneside do deir body make e be like sey dem and ground or dem and tree na di same ting.  — (There are many snakes that camouflage themselves to look like the floor or tree.)

Related form

copy

Translation

English: imitator, disguise

Verb

  • Make person dey look anoder person answer for exam.
  • You too dey copycopy.  — (You cheat off others a lot.)
  • For dis class we know dem wey dey copycopy to fit pass.  — (NSC_2021, In this class, we know those who cheat off others so they can pass.)

Related form

copy

Translations

  • English: cheat