corner

(Redirected from Corner)

Naija

Etymology

From: English corner

Pronunciation

  • kɔ́nà

Play


Noun

  1. Di part of road wey bend.
    • If you waka reach di end of di road, you go see one kiosk for di corner, na dere you go buy bread for me.  — (Go straight down the road, you will find a small shop by the corner, that is where you should buy me bread.)
    • One corner dey for di road.  — (There is a bend down the road.)
  2. Somewhere wey small well well.
    • As e touch de corner of Jesus cloth, the woman come notice sey the flow of blood don stop!  — (jw__37356, The woman's flow of blood stopped when she touched the helm of Jesus' garment.)
    • Di day Chidi catch Amaka for corner, he sleep wit am by force.  — (Chidi forced himself on Amaka the day he met her in an enclosure.)
  3. As person dey mind im business.
    • Put God for one corner for di matter.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__71, Leave God out of this.)
    • I go just stand for one corner dey look una two until di game tire una.  — (Rather than interfere, I will allow you both to wear yourselves out with your antics.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: a bend, small portion/place, to be nonchalance

Verb

  • Make person or someting meet person or someting for somewhere con make am make di person or something no see chance take comot for there.
  • You know sey people can dey carry shoulder go up pass deirsef, shey? Di ting be sey life sabi corner people wey be sey di person go carry im two hand come down by imsef.  — (You know that people can be very proud, right? The thing is that life knows how to put people in difficult positions where they wont have a choice to but humble themselves.)
  • Bros, look dat guy wey dey serve food, corner am sharply! Tell am sey common water, our table never see.  — (Bro, look at that server, meet him immediately. Tell him that we haven't even been served water on our table.)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translation

  • English: intercept, corner