setcorner

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English set and corner

Pronunciation

sɛ̀tkɔ́nà


Verb

  • Make people gree sey de go do someting one of dem con do wayo con do anoder ting.
    • Politics for Naija na who sabi setcorner pass dey win o.  — (NSC_2020, In Nigerian politics, the winner is the one who knows how to double cross more.)
    • People don tell am sey de go setcorner am but e no dey gree, kasala go burst just now just now.  — (He has been told that they'll double cross him, but he doesn't believe it. there'll be trouble very soon.)

Synonym

wayo, corner, 419

Translation

English: double cross