coupon

(Redirected from Coupon)

Naija

Etymology

From: English coupon

Pronunciation

  • kùpɔ̂n

Play Play

Noun

  1. Paper wey de dey take play bet.
    • Ah dat girl carry my coupon?  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__127, Ah, that girl took my bet slip?)
  2. Someting wey people dey play wey be sey de dey put money so dat if tings happen as de play put, de go win money.
    • You dey play coupon?  — (Do you place bets?)
    • You say you no want work abi? You want dey play coupon from morning reach night?  — (You have decided not to work right? You want to place bets all day?)

Synonyms

Translations

  • English: lottery