Fela

Naija

Etymology

From Yoruba: Fela (Spread wealth)

Pronunciation

fèlá

Play

Noun

  • Di name of one man wey de know well well for Naija and obodo for di kind music wey e dey use pidgin sing before e come die for prison.
  • Fela sabi yab for pidgin with im afrobeat music, na im make many people like am.  — (NSC__2020, Many people love Fela because of the pidgin flavour in his satiric afrobeat songs.)

Translation

  • English: Fela