afrobeat

Naija

Etymology

From: Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat and na im con make di song popular for Naija and for obodo oyibo.

Pronunciation

  • áfróbìt

Play Play

Noun

  • Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
  • Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of Afrobeat.  — (It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of Afrobeat.)
  • Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to Afrobeat and as me ma con grow, I con like am.  — (NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to Afrobeat and now that I am older I still listen to it.)

Translations

  • English: Afrobeat