Fela

Revision as of 13:22, 11 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From Yoruba: Fe Olu (Spread wealth)

Pronunciation

fèlá

Play

Noun

  • Di name of one man wey de know well well for Naija and obodo for di kind music wey e dey use pidgin sing before e come die for prison.
  • Fela sabi yab for pidgin with im afrobeat music, na im make many people like am.  — (NSC__2020, Many people love Fela because of the pidgin flavour in his satiric afrobeat songs.)

Translation

  • English: Fela