Difference between revisions of "OYO"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Word wey mean sey person no get who dey wit am.
+
* Word wey mean sey person no get who dey help am.
 
:* {{ux|dv| My [[broder]], dis life na '''OYO''' for every man.|(NSC_2021, My dear brother, every man for himself in this world we live in.)}}
 
:* {{ux|dv| My [[broder]], dis life na '''OYO''' for every man.|(NSC_2021, My dear brother, every man for himself in this world we live in.)}}
 
:* {{ux|dv| '''OYO''' for woman wey no go antenatal.|(NSC_2021, Any woman who doesn't attend antenatal will face the consequences on her own.)}}
 
:* {{ux|dv| '''OYO''' for woman wey no go antenatal.|(NSC_2021, Any woman who doesn't attend antenatal will face the consequences on her own.)}}

Revision as of 09:10, 7 March 2024

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: Na di ABCD wey start On Your Own

Pronunciation1

  • ɔ̀jɔ́

Play Play

Pronunciation 2

  • ǒwaǐò

Play Play

Noun

  • Word wey mean sey person no get who dey help am.
  • My broder, dis life na OYO for every man.  — (NSC_2021, My dear brother, every man for himself in this world we live in.)
  • OYO for woman wey no go antenatal.  — (NSC_2021, Any woman who doesn't attend antenatal will face the consequences on her own.)

Synonym

Translation

English: an acronym for On Your Own(OYO)